Any Man Wey No Fit Show Commitment Financially No Dey Safe For Una To Marry- Bishop Abioye Don Advise Women 

The Senior Pastor of the Living Faith Church, Bishop David Abioye, don advise women say make dem no settle for men wey no fit Commit financially .

Im yarn dis tori as im dey deliver his sermon for his church

Make Una read wetin im yarn
”Any man who doesn’t show commitment financially is not safe for you to marry”.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply