To Dey Wear Face Mask About Na Embarrassment To Science – Pastor Chris Oyakhilome (Video)

Pastor Chris Oyakhilome, wey bi the Senior Pastor of Christ Embassy, don continue to show say im no like the different steps wey the Federal government dey take since the COVID-19 pandemic start.

Oyakhilome for online sermon on Tuesday, talk tori against the wearing of facemask.

Make Una read wetin im yarn

If we go by science, you should not wear masks in public.”

Make Una Watch the video below;

Leave a Reply