Before-before Aviation Minister, Femi Fani-Kayode, don tweet this as im dey react to the tori of the Music Minister of the Redeemed Christian Church of God Abuja, Michael Arowosaiye, wey commit suicide on Tuesday, May 14th, Untop accomodation issue.
FFK Don Yabbis RCCG Untop Say One Of Their Pastors Commit Suicide Because Of House Rent Issue
FFK Don Yabbis RCCG Untop Say One Of Their Pastors Commit Suicide Because Of House Rent Issue
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Before-before Naija First lady, Patience Jonathan, don put voice down …
I Give Una 14 days To Defreeze My Account – Patience Jonathan Don Put Voice Down For EFCC
President Buhari don pledge say she no go interfere with …
I No Go Put Mouth For EFCC Operations – President Buhari
Federal government don delete tweet and also apologize after dem …
FG Don Apologise For Order Wey Dem Ask Naija People To Re-register Accounts
Bola Tinubu, wey bi before-before Governor of Lagos State and …