I Never Well, So I No Fit Resume Work- Buhari Don yarn Nass Dem

Oga Presido Buhari don extend im Vacation o!

Im yarn dis for letter wey im write to  National Assembly to take permission say im no fit resume back work because im never well.

Femi Adesina wey bi the special Adviser to oga President for Media and Publicity,don confirm the letter for statement.

make una read wetin dem yarn:
“The President had planned to return to Abuja this evening, but was advised to complete the test cycle before returning.

“The notice has since been dispatched to the Senate President, and Speaker, House of Representatives.

“Mr. President expresses his sincere gratitude to Nigerians for their concern, prayers and kind wishes,”

Leave a Reply