People Go Ginger You Enter Crime, When Kasala Burst Dem Go Run- Dolapo Badmus Don Warn 

Oga Superintended of Police, Dolapo Badmus don warn Naija People say make dem run away from crime and no listen to dos wey dey ginger  them.


The Zone 2 Police Public Relations Officer, PPRO, yarn dis tori as she dey talk of the arrest wey dem arrest Naira Marley.
Make una read wetin im yarn :

‘Never let them cheer you up into committing crime…..When the heat is on they will run, you won’t see them again! You will be the only one sweating inside “cooler” while they are out there pressing their keypads. That was a reminder that there is law in the land! I wish your sins are forgiven you with a caveat of “NO REPEAT”.’

Leave a Reply