One Mama Don Kill Im Three Pikin

Phoenix police dem yarn us tori say, on Thursday, dem find three pikin wey don kpemee.

Them yarn say dis pikin dey ages of 2 months old, 5 and 8 years old.

Tori com yarn say the mama, wey kill those im pikin wan kill herself join but dem catch am before she fit.

Leave a Reply