Dem Don Swear In Oga Presido Buhari and VP Yemi Osinbajo For The Second Term  (Photos)

Dem Don Swear in oga Presido Muhammadu Buhari and im Vice Yemi Osinbajo for their second term by CJN Tanko Mohammed for event wey dem hold at Eagle Square, Abuja.

Leave a Reply