As I Dey Waka Commot The Government House , Make Nobody Fight Me And I No Go Fight Anybody- Rochas Okorocha

Imo state governor, Rochas Okorocha, wey dey commot  don warn the incoming government and others say make dem no trouble him after im don Commot the office, and im promise say im no go trouble anybody too.

The governor yarn this tori for his final address to the state government house workers yesterday Tuesday, May 28th.

Make Una read wetin im .
”As I walk out of this government house, let nobody fight me and I will not fight anybody. Governor is a shield that covers every personality that is in office. When you remove the shield of the governor off my face, you will see the real Rochas. The real Rochas is still as big, if not bigger than the Rochas who was governor”.

Leave a Reply