Make Una Stop To Dey Ask Me For Things Wey Dey Expensive -Oga Presido Buhari

Oga Presido Buhari  don yarn Naija people, make dem stop to dey ask for things wey dey expensive for dis im administration.

Im talk dis for statement as im dey yarn Naija people wey dey live for Dakar, Senegal.

 “This administration is pleased we won the election, we are pleased Nigerians are cooperating with us. But the problems are so enormous that we need the cooperation of Nigerians, particularly the elite. ‎They (elite) should reflect on the condition of the country, and stop making expensive demands because things cannot be done the old way,’’

Leave a Reply