Ashawo No Get Pride And Dignity – Okon Don Yarn

Actor, Imeh Bishop Umoh wey una sabi am as Okon Lagos don enter gbeke for web users dem after um take im Instagram to defend policemen wey rape women after dem dem don arrest them for Abuja clubs.

Make Una read wetin Imeh yarn for video wey im share to his Instagram:
There is a campaign going on on social media. Women, they go around, they do protest that police in Abuja they go and arrest commercial sex workers, that’s ashawo, and then they rape them.
Well, that is a wrong charge. The charge should not be rape because there’s a difference between rape and stealing.
For rape now, na to just go… you go to have sex and collect by force, and take away their dignity and self pride wey ashawo no get.
Ashawo no get self pride and dignity.
So what happened there actually is stealing because those police now, if and only if they really went and forcefilly collect… and steal wetin this ashawo dey sell and they no pay money and they just waka and go away like that. So, that is stealing of their product and merchandise.

Leave a Reply