Kemi Olunloyo Don Finally Apologize To Linda Ikeji Untop Hushpuppi Donation

Madam KOO, Kemi Olunloyo don follow Hushpuppi order say make she go Apologize to Linda Ikeji for all the bad bad things wey she don talk about her untop belle before im fit helep her and donate money to her.

She go live on her Youtube Channel.  Make una see the screenshot of wetin she yarn and video below:

Leave a Reply