This Na Sad Tori As One Naija Ogbonge Actress Don Die

Ogbonge popular jingo actress Toyin Majekodunmi wey bi the wife to another actor wey dem dey call ‘Baba Kekere’ don Kakutu.

Tori yarn say the actress die today January 2nd, 2017.

Leave a Reply