You No Fit Use Backdoor Enter And Become President  – Lai Mohammed Don  Sama Atiku

Lai Mohammed don sama PDP Atiku Abubakar as im tell am say he no fit use  backdoor enter as president .

Tori from Vanguard, yarn say the fede ral government on Thursday don warn the Presidential candidate of the Peoples Democratic Party, Atiku Abubakar, say make im no do anything wey fit land am for trouble as im dey desperate to become president with backdoor after Naija People dem don Reject am for the poll.

Na the Minister of Information, Alhaji Lai Mohammed, give am dis warning for media briefing for Abuja im dey company of the Senior Special Assistant to the President, Mallam Garba Shehu.

Leave a Reply