No Use The Release Of The 21 Chibok Girls Bobo Us, Naija People Want Food For Their Table – Fayose

Ayodele Fayose wey bi the Ekiti State Governor, don yarn say the release of 21 the Chibok girls wey Boko Haram dem don free na one of the Federal Government /All Progressives Congress (APC) plan so that dem fit divert Naija people attention.

Say make dem no use that bobo Naija people as dem no dey interested in the lie wey dem dey lie but make dem provide food and fix Naija Economy.

Leave a Reply