Apostle Johnson Suleman Na My Before-before ‘Friend’ – Cossy Ojiakor

Actress, Cossy Ojiakor yarn dis tori as she  dey react to the private jet tori of Apostle Suleman, wey bi the founder of the Omega Ministries International, as she call him ‘my friend before before’


Make una read wetin im yarn


“Cheiii see my friend before before ….he done upgrade finish…. congrats on your plane ooo. I done give up on that range ooo @daddyfreeze tell your padi padi that I still dey Royal hahahha Pls free me… if u think he can kill me then I die …. all die na die…but I can’t come and kill myself with jealousy… #karma”

Leave a Reply