Beyoncé Don Share First Photo Of Im Twin Pikin Dem

As she dey Celebrat one month old of her twin pikin dem ,the Ogbonge popular jingo Obodo oyinbo singer Beyoncé take im Instagram to share us the first photo of the pikin wey she just born June 13 with her husband rapper Jay-Z.

Dem name na Sir and Rumi Carter

Leave a Reply