Funke Akindele Don Start To Dey Sing As She Don Release Im First Single

Naija Ogbonge popular jingo actress Funke Akindele Bello don join im fellow colleagues dem, people like Tonto Dikeh, Genevieve Nnaji, Omotola Jolade Ekeinde as dem too dey involve for music.

The actress wey don win plenty-plenty award drop im  first single wey the title bi ‘I Want To Rap’,

Leave a Reply