Jimoh Ibrahim Father Don Die

E never reach two month wey the mama of Naija popular jingo billionaire businessman, die for fire accident , im papa too don die.

Jimoh Ibrahim father, Alhaji Yakubu Jimoh kakutu yesterday March 24th for im hometown,  Igbotako, Ondo state.

Tori yarn say dem bury am without im billionaire pikin as Jimoh dey Dubai for business trip.

Leave a Reply