Donald Trump Don Sack The Acting Attornry General Untop Say She Defy Im Order

 

Obodo oyinbo US oga Presido Donald Trump don sama sack to acting Attorney General Sally Yates, untop say she order the Justice Department people dem not to defend the executive order wey Trump put down for the refugee ban.

Dem don replace her temporarily with Dana Boente

Make una read the tweet wey im press secretary  release.

 

Trump too don yarn for  statement to confirm the appointment of Dana Boente as Acting AG

 

Leave a Reply