I No Go Let Una Down – Buhari Don Yarn How Im Go Perform Dis 2nd Term

Punch metro don yarn say,  Oga Presido Muhammadu Buhari don yarn say him go work hard this second term so that im no go disappoint Naija People .

Im yarn dis tori for meeting of the leadership of the Arewa Consultative Forum for im Presidential Villa.

Make Una read wetin im yarn
“This is my last lap, I will try to work harder. I assure you, I will not let you down”,

Leave a Reply