Dem Don Arrest AIT Oga, Raymond Dokpesi, For Nnamdi Azikiwe Airport

Tori don yarn say dem don arrest the Founder of Daar communications, Raymond Dokpesi, for Nnamdi Azikiwe Airport, Abuja.

Dis na for tweet from his TV station Twitter handle, as dem yarn say dem arrest  Dokpesi wen im enter Naija after im don go receive medical treatment for the American Hospital, wey dey Dubai.

Leave a Reply