Court Don Grant Dino Melaye Bail On Health Ground

High Court for Federal Capital Territory (FCT) don grant bail to Senator Dino Melaye wey dey for the SSS medical health center for Abuja.


Dino wey dey the medical center since after im faint after police dem kon arrest am January 4th. Dem kon rush am to the Police clinic that same day and kon transfer am to the SSS medical center last week.

Leave a Reply