Bad Road No Bi The Cause Of Accident For Highway  –Fashola

The Minister of Power, Works and Housing, Babatunde Fashola, don yarn dis tori say accident wey dey occur for highway nonbi because the road bad  as many Naija People dey claim.

Im yarn dis tori for “capacity building workshop on the activation of the five United Nations’ Convention on Road Traffic” for Abuja yesterday March 20th.

Fashola claim say, na over speeding and reckless driving bi the main causes of accident for road.

Leave a Reply