No Bi Every Kidnap Tori For Social Media Dey True- Yemi Osinbajo

Vice President Yemi Osinbajo don yarn Naija people say no bi all the tori dem see for social media on security mata wey the country dey face dey true.

Oga Vice Presido yarn dis tori for Townhall meeting wey dem do on Sunday June 23rd.

Make Una read wetin im

“With respect to general kidnapping which we have seen in parts of the country, again, this is not entirely new. In fact, some of the kidnapping stories you read or listen to are simply not true anywhere, some are fuelled by politics. There are cases of kidnapping, no question at all about that, but some of the more dramatic stories that you hear are simply not true. Every report of kidnapping we receive, we try to verify, and at the end of the day you find out that people just tell all sorts of stories”.

Leave a Reply