Election Alert: Una Fit Cast Una Vote With Any Finger – INEC Don Clarify

The Independent National Electoral Commission don clear the tori wey dey waka about say the report na fake news.

Dem don clarify say Naija People fit vote with any finger as the ballot paper no dey finger sensitive.
Make una read wetin INEC Tweet:
“ON WHICH FINGER TO VOTE WITH
A voter can use any finger to vote but should ensure that his or her mark is clear and placed inside the box of the political party of his or her choice and does not stray into another box.
“Ballot Paper is not Finger Sensitive” use any finger but don’t let the mark cross into another box.”

Leave a Reply