Selling Una Vote Bi Like Una Dey Sell Una Destiny  -Lai Mohammed

Naija Minista of Information and Culture, Lai Mohammed don advise Naija People sas make dem no sell their votes, say if dem sell am dem dey sell  “selling their destiny”.


He yarn dis totor on Saturday for one workshop wey the National Broadcasting Commission (NBC) dem for Abuja organize wey dem kon tag ‘Fake News, Hate Speech, Vote and PVC Buying’.

Make Una read wetin im yarn :

“Selling your vote or PVC is like selling your destiny and we should not allow ourselves to sell our destiny. When you do that, you know what that means.”

Leave a Reply