If No Bi For Buhari, Naija For Don Kpafuka- Before-before Ekiti State Governor , Segun Oni

Before-before governor of Ekiti State, wey don become APC Deputy National Chairman, (South), Segun Oni, don yarn say if  no bi for oga Presido Buhari, Naija for don kpafuka.

 Im yarn dis for interview wey im do with Vanguard.

Leave a Reply