All Of Una Men Wey Dey Jealous, Make Una No Marry Sisi Dem Wey Dey Beautiful – Okey Bakassi

Popular Jingo comedian wey also bi presenter , Okechukwu Onyegbule  wey una sabi am as Okey Bakassi, don yarn dis tori.

Make Una read wetin im yarn
“If you don’t believe that man and woman are equal and have equal rights, don’t bother about marriage.
“If you are looking for a woman to worship and serve you, don’t marry an educated woman. If you are insecure and too jealous, don’t marry a beautiful woman,” he advised.
Continuing, the father of three stated: “If you are looking for a beautiful woman who will give and raise beautiful children with you, take you to the next level, support you in times of needs, then marry a beautiful woman who is hardworking and educated, and has a mind of her own. If you don’t have the right tools and the right skills set to sustain a marriage, you can learn. But no carry person daughter punish am o.”

Leave a Reply