No Wait Make People Love You, Love And Help Yourself Abeg- Yul Edochie

Naija actor wey bi politician, Yul Edochie don react to recent videos and posts wey dey waka-about,  about say no genuine love for Nollywood.

Make Una read wetin Yul Edochie yarn for im Tweet

‘they say there’s no love in Nollywood. I laugh. Brethren there’s no love anywhere, not only in Nollywood. The world is tough, it’s a jungle out here. My advice: Don’t wait for anyone to love you, love yourself, help yourself. Work hard, pray & do what’s right in the sight of God’.

Leave a Reply