If I Brush My Mouth Before I Kiss You, E Mean Say We No Bi For Each Other – Chidinma

Popular jingo singer and songwriter, Chidinma Ekile, wey bi 2010 project fame winner, don take im Instagram story to reveal one thing wey go make her realise say a man dey special for her.

Make una read wetin im yarn

“If I must brush before kissing you, we are not meant for each other biko.”

Leave a Reply