Baba Suwe Still Dey Alive- Bolaji Amusan

Popular Jingo  Yoruba artiste, Bolaji Amusan, wey una sabi am as Mr Latin, don deny tori wey dey waka about say Baba Suwe, don die for Obodo Oyinbo  America.

Latin yarn dis tori for video him post on Instagram .

Make Una read wetin im yarn

Baba Suwe is presently in America for treatment. He is hale, alive and healthy. I thank you all for your concern,”

Leave a Reply