But My Papa No Bi Dangote Or Adeleke – Chai DJ Cuppy Dey Find Im Fans Trouble With Dis Song

Go Find Sumwher Sidon Abeg, No Make Misef Provoke, DJ cuppy Dis Song No Bi For You

You don make Alibaba sef die untop dis mata and wan provoke your fan join

 

Leave a Reply