I Pray Make I Get Plenty Money So I Fit Marry All The Girls Dem Wey I Love- Reekado Banks

Before-before Mavin record artiste, Reekado Banks don give us hint on how im go marry plenty wife for future.

Im yarn dis tori for im twitter .

Make Una read wetin im yarn


“Dear lord make me rich, so I’ll marry all the girls I love, “

Leave a Reply