God Don Bless Shola Kosoko With Another Pikin

Congratulobia to Shola Kosoko with him husband Mr Abina, as God jus give them another new pikin.

She com share us photo of herself and her new pikin wey dem still dey clinic.

Leave a Reply