Abeg, Anybody Wey Know This Sisi, Tell Am Say Na My Sister Husband She Just Marry – Dem Don Expose Brother-in-law For Facebook

One sisi don take one Facebook group to expose im sister husband wey abandon him wife for USA and go Ghana go marry another wife.

The man tell im US wife say im just dey go home to Ghana for vacation but him go marry another woman for there.
Betty Pretty Naadu Lartey, wey bi the sister of the man US wife, kon share photo of the man and im new wife on their wedding day to a Facebook group wey dem dey call ‘Tell it all’.

She yarn say na her sister help the man get resident permit for US and sponsor im master’s degree education.

USA Wife

Leave a Reply