If We No Dey Careful , Fake Tori Go Start World War 3 And If Fit Start From Naija – Wole Soyinka

Professor Wole Soyinka don yarn say fake tori don become threat to mankind, say e fit  cause World War 3.


Soyinka wey bi panelist fir  BBC News as im dey ‘Counter Fake News’ symposium yarn this tori for Abuja today,

“I’ve said this before that fake news may cause World War 3 and the fake news will be started by a Nigerian.”

“During the last Presidential election I was quoted as saying that it serves President Jonathan right for marrying an illiterate. Sometimes some people quote me as saying if you vote for a particular candidate, your mother is a goat or your father is a gorilla”.

Leave a Reply