Una No Get Right Embarrass My Wife Untop Say She Talk Politics For Inside church- Sen. Akpabio

Senator Godswill Akpabio on Sunday,  don criticise the Archbishop of the Methodist Church, Ikot Ekpene, Rev. Sunday Uko, untop say she Dey Talk Politics For Inside chuchu


Tori for New Telegrah, yarn  say Unoma Akpabio don ask the congregation to vote for all candidates of the All Progressives Congress (APC), specifically President Muhammadu Buhari and the APC governorship candidate for the state, Obong (Dr.) Nsima Ekere in 2019.
Say she yarn am for Methodist Church, Ukana for Essien Udim Local Government and the Archbishop, wey dey in charge over the church service, kon stand up from where im dey sit and go yarn Senator Akpabio say im no dey happy with im wife political comments.


Say the bishop scold her and yarn say im go seize the microphone from her hand.
Akpabio wey don vex , kon go collect  microphone after im wife Don apologise to the man of God, im too kon scold the Archbishop untop say im embarrass im wife.

Make Una read wetin im yarn.
“You can’t embarrass my wife for talking politics in church because of your support for Governor Udom Emmanuel. I brought Udom and made him governor so nobody can claim to love the son more than the father.

Leave a Reply