To Dey Kiss Your Bride For Church Wen Una Dey Do Wedding Na Sin-Naija Bishop Don Yarn

Tori from Nigerian Tribune, don yarn say the Bishop of Niger Delta West Diocese, Rt Rev. (Dr) Emmanuel Oko-Jaja, yarn say to dey allow couples dem dey  kiss for church during their wedding service na unscriptural, unholy tin, so make dem ban am.
“The practice where couples are allowed to kiss in the church during wedding service is unscriptural. I wish to direct clergymen and church workers in this Diocese to guard against such unholy conducts.
“According to the scriptures, the church is not supposed to serve as a place meant to promote immorality but encourage people to uphold and practice Christian virtues with a view to winning souls for Christ.”

Leave a Reply