Tekno Don Return Back To Naija After Im Don Go For Treatment

Naija  singer, Tekno don return back to the country after im don undergoing treatment Untop vocal box wey don spoil.


Na him manager Ubi Franklin, yarn dis tori.

Make Una read wetin im yarn

‘Welcome back Man. Though you can’t still perform for now till you are fully recovered, we will turn for others and show love’

Leave a Reply