Nollywood Get Plenty Fake People For This Earth- Kelvin Ikeduba

Popular Jingo Naija Actor , Kevin Ikeduba don blow hot, as im don sama im colleagues dem say dem bi fake people.

Make Una read wetin im yarn for im Instagram
“Truth be told” he said in pidgin English “I dey laugh any time wey I hear say social media na fake life. 
 
“Una see social media…e dey learn for where Nollywood dey. Nollywood movie industry…na there wey the fakest  elf and fakest people dey…”.

Leave a Reply