Hmmm!!! Simi And Adekunle Gold Dey Run Things As Dem Kiss For Stage

Nija singer wey bi songwriter, Simisola Bolatito Ogunleye, wey una sabi am as Simi, don come out kon celebrate her bob wey also bi singer, Adekunle Gold, with beautiful words after im join her for stage for their recent performance.

Dem capture her for camera as she share kiss with Adekunle.

She kon share some lovey-lovey photo of them on Instagram and write : “@God knew what He was doing when our paths crossed. Ur support is immense; ur love is overwhelming in the best way. Thank you Champ @adekunlegold.”

 

Leave a Reply