I Go Catch You- Tonto Dikeh Don Yarn Assassin Wey Dem Send Kill Her

Tonto Dikeh don take her Instagram to share an email she got from a self-confessed assassin allegedly sent to kill her.

Tonto Dikeh write as she share dis tori for her Instagram page screenshot;

Make Una read wetin im yarn


This assassin talks way too much…
But you can be sure of ONE THING I will get you…
@nigerianpolice @aishambuhari@muhammadubuhari

Leave a Reply