I Wan Divorce The Wife Wey Dey My House And Marry Another One- Charly Boy Don Yarn

Naija  singer, Charles Chukwuemeka Oputa, wey una sabi am as Charly Boy, don take im Twitter page to announce say im wan divorce im wife for December 14, 2018, and remarry the December 15 2018.

Im yarn say im wife, Diane, don see am finish so im want new vow

Make Una read wetin im yarn :

 “Public Notice. On the 14th of December I will be divorcing my present wife to remarry on the 15th. “As see finish don enter our matter is time for a new vow. Life is short so am living it like a gangster.”

Leave a Reply