I Hate My Body So I Kon Fix Am, Dis Na The Best Decision Ever – Toke Makinwa

Several months after keeping mum to body enhancement allegations, Toke Makinwa has finally broken her silence.

Popular Jingo OAP, Toke Makinwa don finally come out to admit say she do surgery to enhance her body.

She reveal dis tori for plenty tweet dem wey she post for her Twitter page.

Make Una read wetin im yarn :

 

Leave a Reply