Who Una Bi To Dey Tell Me To Cover My Body, When My Husband Lik Am– Roman Goddess

Naija Instagram celebrity, Roman Goddess wey jus marry to im lovey Erling Carlos, for Dubai, don take im social media to yarn people make dem mind their business.

She yarn say her husband like her the way she bi, say wetin bi una problem.

Make una read wetin im yarn .

Leave a Reply