All Of Una Wey Dey Call Mi Fat, Make Una Know Say E No Dey Pain Mi- Eniola Badmus

Naija popular jingo actress, Eniola Badmus don write dis message to body shamers dem.

Leave a Reply