Tekno No Go Fit Sing And Perform As Im Vocal Box Don Get Temporal Damage – Ubi Franklin

For official statement wey Ubi Franklin, the CEO of Triple MG, yarn for im Instagram page, im reveal say their Ogbonge artiste, Tekno, no go fit sing or perform for now, as im vocal box don get temporal damage because say im dey strain am for overtime performances.


Make Una See the full statement ;

Leave a Reply