Mompha Na Top 10 Business Email Compromise Scammer – U.S Computer Forensics Researcher, Gar Warner Yarn

U.S Computer Forensics Researcher, Gar Warner don commend the Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) untop say dem arrest Ismaila Mustapha wey una sabi am as Mompha wey anti-graft agency carry untop internet fraud and money laundering.

Gar Warner yarn say Mompha na top 10 Business Email Compromise scammer/criminal wey dey hide his money in Dubai. He also express hope say dem go arrest Hushpuppi.

Make Una Read his tweets;

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply