Annie Idibia Hol Your Husband Tight O!!! Toke Makinwa Don Yarn Say She Dey Com Share Your Husband If She No Get After One Year

Toke Makinwa yarn dis tori for birthday message wey she send to Annie Idibia.

Make read wetin im wetin

Happy birthday most beautiful, such a stunner
my fellow comrade #Scorpiogang
It’s so beautiful to watch you blossom and become so much more my love, my senior wife #forreal as you know say I don give am one more year, if I no find husband , I’m coming to share yours after all God shared his only son with us all, don’t he stingy, shareeeeeeeeeeeee love you Annie boo

Leave a Reply