Daddy Showkey Don Call Deeone For BBNaija ‘mumu’ Untop Wetin In Yarn About Naija

Yesterday, comedian and ex BBNaija housemate, Deeone don make video as im dey justify why Naija People no deserve to have light for  24-hours .

Ogbonge popular jingo singer , Daddy Showkey don react to the video as im call Deeone  ‘mumu’.
Make una Watch the video ….

https://www.instagram.com/p/BqxHaY7AwdH/?utm_source=ig_share_sheet&igshid=ns21ov59qglz

Leave a Reply